[00:00.000] 作曲 : Samuel Adetiloye/Wade Oghenejabor/Emmanuel Kelechi Ikechukwu/Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus[00:09.605]I dey sing, you dey dance, you dey whine[00:11.557]When you cry I go wipe your eyes[00:14.093]Gimme your bag make I fill am with dough[00:16.517]I'm the only one, you no need another[00:18.735]I'll hold you down[00:20.398]You know this, you notice, bebe[00:23.350]And I've told you now[00:25.312]I'm right here, I dey for you, bae[00:27.954][00:28.236]E no get anywhere wey I wan go[00:30.408]If I could I would love you in my next life[00:33.122]I don't really care about tomorrow[00:35.046]As long as you dey right now I go dey fine[00:37.793]You gat me high when I'm low low[00:40.005]Shawty, you can take my soul[00:41.939]All these things wey I dey talk right now[00:44.665]I dey feel am for my body and bone, oh[00:46.899][00:51.510]Body and soul[00:56.090]Body and soul[01:00.954]Body and soul[01:04.510][01:07.037]I love the way you put it on me[01:09.243]That thing wey you dey do me e dey mad me[01:11.181]It's a vibe when I'm rocking your body[01:13.413]No competition for your side oh dem no reach[01:16.131]Make you look me wella I no be novice[01:18.071]Only you, I want don't need nobody, no[01:24.655]So baby girl, I'll hold you down[01:26.820]You know this, you notice, bebe[01:29.884]And I've told you now[01:31.836]I dey here, I dey for you, bae[01:34.597]I'll hold you down[01:36.832]You know this, you notice, bebe[01:39.321]And I've told you now[01:41.299]I dey here, I dey for you, bae[01:44.074]E no get anywhere wey I wan go[01:46.312]If I could I would love you in my next life[01:49.037]I don't really care about tomorrow[01:51.199]As long as you dey right now I go dey fine[01:53.683]You got me high when I'm low low[01:55.925]Shawty, you can take my soul[01:58.119]All these things wey I dey talk right now[02:00.591]I dey feel am for my body and soul, oh (Oh)[02:06.524](I dey feel am for my body, for my body, for my body and soul)[02:09.804]I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am oway[02:15.021]Joeboy Pon deck[02:22.709](I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am for my body and soul)[02:28.995](I dey feel am, I dey feel am, I dey feel am for my body and soul)