[00:00.000] 作曲 : Gbenga Olamide Adedeji/SULAIMON SHEKONI SOLOMON[00:04.185]Shab...[00:10.192]Sig...[00:12.954][Verse 1: Khaid][00:17.238]I dey craze them say Na style (Oh oooh)[00:21.439]Cause them no wan see me progress[00:25.703]Call my phone once in a while (Call my phone)[00:29.717]Dark shades I fit no see your text[00:32.236][Pre-Chorus: Khaid][00:32.486]Them say I don follow corner[00:34.492]Cause my life e be one night wonder[00:36.494]Wetin Sapa make me discover[00:38.526]Na something wey fit make life shorter[00:40.857]Go slow no revolver[00:42.925]Now my life e no fit get coma[00:44.931]I get girls wey reach be my mother[00:47.248]Wetin I get wetin I order[00:49.251][Chorus: Khaid][00:49.539]Ohhh my Jigga[00:51.582]Bro from way back[00:53.591]When you say fast[00:55.593]I go dey with you[00:57.600]No matter the distance[00:59.879]I remember[01:02.154]When you get cash[01:04.156]You dey flex me too[01:06.163][Post-Chorus: Khaid & Olamide][01:06.414]Cause I go dey with you (I go dey with you)[01:10.532]I go dey with you (I go dey with you)[01:14.799]And I go dey with you (I go dey with you)[01:19.067]I go dey with you (I go dey with you) (Yeah)[01:23.835][Verse 2: Olamide][01:24.587]Mo ti sha na wole my gee[01:26.093]Where you hiding send location for IG[01:28.853]Pull up make we faji[01:30.359]Everything on the gang, YKV, Young Alhaji[01:33.376]My time piece don commit[01:34.703]All eyes on me[01:35.708]Bustdown no dey drip e dey vomit[01:37.723]We dey sign biggie contracti[01:39.775]Won ki wa congrati[01:40.984]Kole baje o bati[01:42.257]You're welcome to my party, Turn up bi 4kerty[01:45.270]Till 4:30, Ka invest ka ra property[01:48.034]Jaiye Biti Dangote[01:49.606]**** poverty Ko si biggie[01:51.493]The only biggie wey dey[01:52.748]Big dreams, Big moves, Big vision[01:54.679]Eruku shayo Po[01:56.032]Kosi competition, We dey ball and sing benediction[01:57.537][Pre-Chorus: Khaid & Olamide][01:57.787]Them say I don follow corner (Ah)[01:59.367]Cause my life e be one night wonder[02:01.592]Wetin Sapa make me discover[02:03.599]Na something wey fit make life shorter[02:05.870]Go slow no revolver[02:07.918]Now my life e no fit get coma[02:09.932]I get girls wey reach be my mother[02:12.182]Wetin I get wetin I order[02:14.197][Chorus: Khaid][02:14.441]Ohhh my Jigga[02:16.448]Bro from way back[02:18.503]When you say fast[02:20.546]I go dey with you[02:22.555]No matter the distance[02:24.901]I remember[02:26.913]When you get cash[02:28.981]You dey flex me too[02:30.757][Post-Chorus: Khaid][02:31.008]Cause I go dey with you (I go dey with you)[02:35.334]I go dey with you (I go dey with you)[02:39.672]And I go dey with you (I go dey with you)[02:43.938]I go dey with you (I go dey with you)[02:51.968]TimiJay on the track