[00:00.000] 作曲 : Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus/Taiwo Ojekunle/Chidera Ezeani Godfrey[00:08.552] Check my phone[00:10.099] Check my Snapchat o[00:12.101] Nothing I dey hide o[00:14.129] You no go see wetin you dey find o yah[00:16.656] I be fine boy o[00:18.137] Many Girly wey love me so[00:20.158] But na you I want o[00:22.028] If you no believe make you forget oh ye yeah[00:26.180] Ọmọ na flirt I dey flirt no dey vex, make you forgive me[00:29.756] If you still vex, I no send, I go flex you with 10 milli[00:34.065] No go dey judge me on top wetin you see for blog o[00:38.118] I understand if you want to leave or you wan go[00:41.350] Check my phone[00:42.890] Check my Snapchat o[00:45.032] Nothing I dey hide o[00:46.836] You no go see wetin you dey find o yе yi[00:49.608] Check my phone[00:51.163] Check my Snapchat o[00:53.256] Nothing I dеy hide o[00:54.694] You no go see wetin you dey find oh[00:59.129][01:05.851] Yoruba boy I don't cheat[01:07.334] But you tell me I belong to the streets[01:09.341] Shawty put your mind at ease iwọ naa nikan ni mo want ti mo need o[01:15.448] Oh you think that I’m too good to be true[01:19.296] 'Cause nobody can do you like I do[01:23.459] Stop complaining I'll put you in the mood[01:27.401] Make we dey gum body mo ni super glue[01:31.569] Ọmọ na flirt I dey flirt no dey vex make you forgive me[01:35.517] If you still vex I no send I go flex you with 10 milli[01:39.952] No go dey judge me on top wetin you see for blog o[01:43.846] I understand if you want to leave or you wan go[01:47.017] Check my phone (Check my phone)[01:48.530] Check my Snapchat o (Check my Snapchat o)[01:51.100] Nothing I dey hide o (Babyy)[01:52.462] You no go see wetin you dey find o ye yi[01:55.471] Check my phone[01:56.823] Check my Snapchat o[01:58.949] Nothing I dey hide o[02:00.662] You no go see wetin you dey find oh oh oh[02:04.499] Ọmọ na flirt I dey flirt baby girl make you forgive[02:08.475] If you still vex I no send I go flex you with ten milli[02:12.690] No go dey judge me on top wetin you see for blog o[02:16.767] I understand if you want to leave or you wan go[02:19.074][02:20.715] Leave or you wan go[02:22.223] If you want to leave or you wan go[02:24.160] If you want to leave or you wan go[02:34.138] Wan go