专业歌曲搜索

Loju - Spinall/WizKid.mp3

Loju - Spinall/WizKid.mp3
[00:00.000] 作词 : Sodamola...
[00:00.000] 作词 : Sodamola Oluseye Desmond/Ayodeji Balogun
[00:01.000] 作曲 : Sodamola Oluseye Desmond/Ayodeji Balogun
[00:16.911]All day she don dey call now
[00:18.767]As the party don dey buzz we no go tire o
[00:21.156]And you know the feeling don dey high now
[00:23.024]Like 'til the party stop I no go go
[00:25.427]T'a de l'owo l'apo
[00:27.546]Na we the girls wan follow go
[00:30.202]Many girls change their area code
[00:31.789]'Til you follow me, I no go
[00:33.380]
[00:33.655]Follow bounce if you get stamina
[00:35.515]Killing any beat make dem no go try me
[00:37.649]E no get any thing wey I no go fit buy me
[00:39.517]You don give little taste make we dey go
[00:42.981]Make you no dey shy nau
[00:44.039]Tell anything, girl I fit to make you mine oh
[00:45.914]Na me dey make all of the girls come inside now
[00:47.767]You dey wait for your loving from big bad man
[00:49.884]
[00:51.978]Oh baby me and you lo ju (loju, loju)
[00:56.771]Ka sha ma jade ka ma ju ru
[00:59.977]Shey bi ewo lo se ju
[01:01.311]See as you badder, you dey good
[01:03.437]Shey bi ife re lo ju
[01:05.571]Baby go dance and shuperu
[01:07.703]Oh baby me and you lo ju (loju, loju, loju)
[01:13.583]Ka sha ma jade ka ma ju ru
[01:15.696]Shey bi ewo lo se ju
[01:17.841]See as you badder, you dey good
[01:20.493]Shey bi ife re lo ju
[01:22.091]Baby go dance and shuperu
[01:23.944]Sho mo, (yeh yeh)
[01:25.544]I fit wait all night (yeh yeh)
[01:27.669]I gat the thing all night
[01:29.528]Wey go make you feel alright
[01:31.412](DJ Spinall)
[01:32.472]Ko wa
[01:34.063]Ka ma lo Ile nau
[01:35.653]Philomina don dey dance I tay
[01:38.835]
[01:39.634]Nothing, i want you
[01:41.501]Only you, na just only you I wan dey run back to
[01:47.344]And when I’m on my feelings, I go call you
[01:51.603]Baby na only you
[01:53.473]Take out time we go work all night
[01:55.577]And I go dey when you ready you fit bank on it
[01:56.923]
[01:57.186]Let the neighbours know my name
[01:58.770]Baby girl I go dey your side o
[02:00.917]Diamond dancing on me
[02:02.777]Baby rest upon me, I fit pay the price
[02:05.174]Baby you make me come back on daily
[02:07.287]Omo I dey attach
[02:09.418]Every night we alive, dey outside
[02:12.082]Make bad man dey show you life
[02:13.396]
[02:13.927]Oh baby me and you lo ju (loju, loju)
[02:19.239]Ka sha ma jade ka ma ju ru
[02:22.968]Shey bi ewo lo se ju
[02:24.825]See as you badder, you dey good
[02:27.470]Shey bi ife re lo ju
[02:29.079]Baby go dance and shuperu
[02:32.261]Oh baby me and you lo ju (loju, loju, loju)
[02:35.976]Ka sha ma jade ka ma ju ru
[02:39.962]Shey bi ewo lo se ju
[02:41.576]See as you badder, you dey good
[02:44.259]Shey bi ife re lo ju
[02:45.584]Baby go dance and shuperu
展开