[00:00.000] 作词 : London/Kemy Siala[00:01.000] 作曲 : London/Kemy Siala[00:16.434]Another banger[00:17.745]Oya baby jo-jo-jo-jo-jo[00:20.339]Jo-jo-jo-jo-kijo[00:22.673]Baby girl you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho[00:27.388]I'm in love with my African woman, Angelique Kidjo[00:32.198]Me I don tell my mama say na you be my wife o[00:37.214]Hmm, Omotola you dey boost my dada[00:41.990]Woah-woah-woah-woah[00:43.750]I like it when you dey call me dada[00:46.002]Woah-woah-woah-woah[00:48.511]Other girls they dey bu bu ga ga[00:50.519]Woah-woah-woah-woah[00:53.028]Only you be my baby pana[00:55.035]Woah-woah-woah[00:56.787]Where you dey o[00:58.616]When I dey call your phone[01:00.889]You no dey pick my call[01:02.645]Baby wetin your friends don talk[01:05.426]Shey na because I be star dem talk say I dey get many girls[01:10.203]Me I no go lie I dey get but baby na you I choose[01:15.980]Come baby Juma gimme sugar, you dey gimme sugar[01:20.744]Plenty calories dey for your sugar o hmm[01:25.265]Come baby Juma gimme sugar o ginger[01:29.772]You dey pull my trigger[01:32.073]Jo-jo-jo-jo-jo[01:34.351]Jo-jo-jo-jo-kijo[01:36.609]Baby girl you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho[01:41.378]I'm in love with my African woman, Angelique Kidjo[01:45.900]Me I don tell my mama say na you be my wife o[01:50.665]Hmm, no mind them all of them they go deceive you o[01:55.212]Hmm, if I tell you say I love you baby dey believe me o[01:59.738]Hmm, they dey use corner eye all of them they dey jealous you o[02:04.251]Hmm, if I give them chance all of them they go dey rush me o, dey rush me o[02:11.447](Tell me why you con dey vex for me o)[02:12.540]Baby no dey vex for me o[02:14.796]Anytime wey you dey vex I go give you muah[02:19.814]I go give you Mmm hmm Obianuju[02:24.327](This you love na juju, juju, juju)[02:26.844]Oya baby jo-jo-jo-jo-jo[02:29.654]Jo-jo-jo-jo-kijo[02:32.164]Baby girl you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho[02:36.682]I'm in love with my African woman, Angelique Kidjo[02:41.232]Me I don tell my mama say na you be my wife o[02:46.061]Hmmm Obianuju[02:49.375]Say this love is true[02:51.670]You dey make me do like fool[02:55.192]Hmm[02:56.447]Hm Obianuju[02:58.454]Hm this love is true[03:00.714]You dey make me do like fool