[00:00.000] 作曲 : Ayodeji Ibrahim Balogun[00:03.850]Ah I want to blow your mind[00:07.400]I want to shoot your mind[00:11.360]Give me a chance and let me try[00:24.410]Omikokoko say your body cheche oh[00:28.720]Do me jejeje anytime wey we link do me jejeje oh[00:32.870]Count your blessings and pray for mercy ah[00:37.100]Make we roll up dey jonze make we kpenkelemess no time[00:40.320]I wan know if you dey alright?[00:42.600]Baby just keep on dancing[00:44.670]Make we give them more[00:47.210]So stand attention[00:48.900]You no go fit to kill my vibe[00:51.750]I get piece of mind[00:53.580]I dey feel alright[00:55.490]Plenty money and I dey my high[00:57.780]Ìjó wa lẹ́sẹ̀ baby Sháléwà rẹ̀dí kò lólè[01:03.960]Oh my sísí no karàmó oh[01:06.450]Ìjó wa lẹ́sẹ̀ baby Sháléwà rẹ̀dí kò lólè[01:12.610]Oh my sísí no karàmó oh[01:16.060]Make anybody no go call my phone[01:20.370]Owo la'n wa na baby no fugazi oh[01:24.540]Roll roll your body ka ma she ma lo yeah[01:28.790]E to gba de o to ka jo ma yo[01:32.140]Ayy skin tight body dey call me for hotline[01:35.840]Dem wan dey say make I relax[01:37.720]Make them ball for the team with no shin-guard[01:39.840]Ah be like baby you pass perfect design[01:44.160]Dem no dey tell chicken for night[01:46.150]If you cross my lane you must be mine[01:48.290]I wan know if you dey alright?[01:50.610]Baby just keep on dancing[01:52.700]Make we give them more[01:55.160]So stand attention[01:56.880]You no go fit to kill my vibe[01:59.680]I get piece of mind I dey feel alright[02:03.450]Plenty money and I dey my high[02:05.720]Ìjó wa lẹ́sẹ̀ baby Sháléwà rẹ̀dí kò lólè[02:11.910]Oh my sísí no karàmó oh[02:14.260]Ìjó wa lẹ́sẹ̀ baby Sháléwà rẹ̀dí kò lólè[02:20.500]Oh my sísí no karàmó oh